Add to playlist
"Rhythm for everyone!"
Mm-mm
Oga, if you make one wrong move, you go hate me
'Cause you know I'ma make three
Since you don underrate me, miò f'énu shèè
Oga, you go leave that girl oh, na my baby
Kin gbè wó'nu Mercedes
Emi l'ónpé ni Buju Bentley, miò f'énu shèè
Oblee, ásè l'on kè
Dance, don't play
I've been online since Monday, since Monday
On play, bèrè l'ówó Pompeii
Boys go display
And, e dey go round rota', rota'
'Cause it's in my genes, mm
Composure dey body
Make dem no spoil my steeze oh
Make dem no spoil my steeze
Make dem no spoil my steeze
Spoil my steeze, spoil my steeze
Mmm, spoil my steeze
...
Lyrics powered by musixmatch. This Lyrics is NOT for Commercial use and only 30% of the lyrics are returned.